Thursday, September 5, 2013

Chinese woman’s breast implant explodes.

One Chinese woman breast implant explode yesterday, I copy say she sleep use the breast face bed, she come say make she dey play game for her phone, before  sleep go carry her, the next thing wen she hear na KPOSA!!! her right breast burst, she dey hospital dey receive treatment at the moment. My pepo if na movie wetin una go call am, I tittle this movie, 'The burning crave for a bigger breast' oya make I hear una own.

No comments:

Post a Comment