Make una no fear, the fish no dey Nigeria, but this fish wen dem dey call 'Pacu' aka the 'ball catter' dey chop men balls for Sweeden, ("They bite because they're hungry, and testicles sit nicely in their mouth," ) said eloquent fish expert Henrik Carl of the National History Museum in Denmark. So if you ever visit Sweeden here is a little advise to the men, NO SWIM, OTHERWISE YOU NO GO CARRY YOUR BALLS COME BACK.
No comments:
Post a Comment