Yes o! true story, if you neva hear, the annual survey, wen men's health dey conduct, with 50,796 participants wen come from 30 countries, don show say a typical Indian man dey do the thing(sex) less than once a week, and na them carry last compared to any other country.
Netherlands na the only country for the world where their women dey happy based on the amount of for play wen dem dey get. So na them carry first for the best for play nation. Croatia top the list, one man for Croatia get an average of 11 girl friends and them dey do thing every day. I neva see where Nigeria rank, but make una trust tolotolo longneck to bring una score once I copy am. Kpoko for Croatia men.
No comments:
Post a Comment