Monday, August 12, 2013

Bervely mama say her pikin na queen oh,( queen for which village?) me sef na king, (i no day joke) well,na so one of Bervely fren they yan.

Monkey no get levels, e mama like am, show me mama wen no like e pikin. (which kin soup mama cook?) me i go spy that one later, i copy say this her fren wen dem they cal Charity, na her best friend and 'confidant', to be confidant na work? i neva hear dat kin husslin before, 'confidant', wel una no say i no too no al this tins, i no get time, una understand my profesion na, ehen! copy copy things, anyway,  as e they hot so, i still copy say Beverly mama see al the jollof when her pikin run with that bros from sout Africa wen do hair like woman own. For interview wen Charity do,  she say e get some coded tins wen 2shot do Beverly wen dem been day run tins that year, but she no go yan.....how una see the mater?

1 comment: