I dey house they relax when person bring Rocdoms for me, for those of una wen no know wetin e be, Rocdoms na the name of the new condom wen Ghanian hip life pioneer Reggie Rockstone, introduce, for him new condom line, everybody know say I am a blogger in the lord, and besides I don marry, so i no need that kin thing, in my magnanimity I carry my own give the less privilege as I dey always do #smiling, make una see Reggie and pictures from the lunch.
No comments:
Post a Comment